>>212333067 (OP)Omo I no go lie for you d gala wey I sell better pass that 30k wey u Dey get from tinubu for barking online .
Iโm sure itโs 1yr now sibce u Dey bark without your 30k grin
Werey say make trump no catch . Me wey get resident permit aka green card na him go Dey hide
Werey wan use me shine
As I Dey sell gala here so your generation nor go reach my life and y nor go make to enter here sef . Madt man . Person wey use almost 10m naira enter USA na him u wan use ur miserable life take shine . I no Dey ur sawawu Animal .
See online beggar wey Dey rant
Imagine having this kind of gibberish posted here daily. Even if they would speak intelligible English, the quality of their posts would be very low. We already have to suffer indians and brazilians on this board. Imagine having actual africans too. Horrid.