>>513855748
>Would you be sad if ebonics stopped existing?
I would miss it, it's hysterical.
https://www.bbc.com/pidgin/articles/ce93pnxpp42o
>Wetin be di super weapons wey Putin say fit turn targets to dust
Frank Gardner, Security correspondent
>Shining inside sun for parade ground for Beijing, di People's Liberation Army missiles dey move slowly as e dey pass di crowd on top one fleet of giant camouflage lorries.
>E dey needle-sharp, dey measure eleven metres long and weigh 15 tonnes, each one get letters and numbers: "DF-17".
>China just show to di world dia arsenal of Dongfeng hypersonic missiles.
>Dis one na on 1 October 2019 for National Day parade.
>Di US bin already sabi say dem bin dey develop dis weapons, but since den China don run ahead to upgrade dem.
>Thanks to dia speed and ability to manoeuvre – travelling at more dan five times di speed of sound – dem be ogbonge weapon, so much sotey dem fit change di way wey dem dey take fight war.
>Dat na why di competition to develop dem don catch fire all over di world.
That's the entire article, and that's the author.